Some man dey ask me say

Choir



Some man dey ask me say, nar wetin dey mek ah dey shine. Ah juss dey tell dem say, nar Master Jisus dey mek ah dey shine. Ah dey shine. Ah dey shine. Ah dey shine. Ah dey shine.
Ah dey shine. Ah dey shine.
Ah juss dey tell dem say, nar Master Jisus dey mek ah dey shine.

Someone may ask me why, “Now, what’s it that makes you to shine?”
I will just tell them that it is Christ Jesus that makes me to shine.
I will shine. I will shine. I will shine. I will shine. I will shine. I will shine. I will just tell them that it is Christ Jesus that makes me to shine.